LYRICS: Skiibii – Baddest Boy (Remix) ft. Davido

Skiibii – Baddest Boy (Remix) ft. Davido Lyrics

Intro: Davido
Baddest
Run check, oh ah
Skiibii wo wo wo woah

Verse 1: Davido
Bad belle lo po laye (Shekpe)
Kehinde le joju Taiye (owh)
Olohun ma gbe mi fun aiye
OBO tii gbe won sare
Who dey check am?
(Men dey)
Ton ba gbemu, we go reck am
(Number)
7 David Bechkam
And nothing fit to shake my mental
Don’t come close without permission
Men dey, wey get metal
Nothing wey go gbe mi condition
E’sho dey, I no get Alumi

Chorus: Skiibii
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dеy see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dеy call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah

Aminate Zino Mp3

Verse 2: Skiibii & Davido
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow

Chorus: Skiibii
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah

Outro: Skiibii
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Chris Brown – Hmmm ft. Davido Chris Brown – Hmmm ft. Davido “I am grateful for this recognition and honour” – Davido expresses gratitude to the Federal Government following the conferment of National Honor “I am grateful for this recognition and honour” – Davido expresses gratitude to the Federal Government following the conferment of National Honor Davido – Feel Davido – Feel “I’m really pained” – BBNaija’s Tacha reacts to Davido’s cheating scandals “I’m really pained” – BBNaija’s Tacha reacts to Davido’s cheating scandals Davido – PICASSO Ft. Logos Olori Davido – PICASSO Ft. Logos Olori “Where your belle self?” – Netizens react to video of Davido’s new Baby Mama, Anita Brown without her baby bump “Where your belle self?” – Netizens react to video of Davido’s new Baby Mama, Anita Brown without her baby bump Davido – So Crazy Ft Lil Baby Davido – So Crazy Ft Lil Baby Another Adeleke marriage crashes as B-Red and wife unfollow each other Another Adeleke marriage crashes as B-Red and wife unfollow each other Davido ignores rumours of him impregnating his Baby Mama as he shares details of his upcoming show Davido ignores rumours of him impregnating his Baby Mama as he shares details of his upcoming show Battle of the Baby Mamas:”Be quiet please, you’re going too far” – Ivanna Bay calls out Anita Brown Battle of the Baby Mamas:”Be quiet please, you’re going too far” – Ivanna Bay calls out Anita Brown


Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.