

RECOMMENDED FOR YOU
Reason You Lyrics Rema
Nigerian singer-songsmith and talented artist, Rema, introduces a new song titled “Reason You“.
Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.
Follow us on Telegram now for the latest updates!
Listen below:-
DOWNLOAD MP3
Rema – Reason You Lyrics
Another banger
[Chorus]
Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
[Verse 1]
Odé n kpemi lomogo
I don turn laughin’ stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you lеss
You dey shack me like pami
From thе day wey I see you
[Pre-Chorus]
Melanin shinin’
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you
[Chorus]
Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available-ooh)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you)
I no go reason you (I no), I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you (I no)
I no go reason you, I no go reason you (Eh, eh, eh, eh)
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Mhm)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you (Ayy), I no go reason you
I no go reason you (I no), I no go reason you (You-ooh)
I no go reason you, I no go reason you
Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men ’cause her ex dey toxic
Girl I’m sorry on behalf of everybody
Shey na money, take am baby kilokanmi
[Pre-Chorus]
Melanin shinin’
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move e be like say you get boyfriend
I say make I ask you
[Chorus]
Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available-ooh)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you-ooh)
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you (Yeah), I no go reason you (Yeah)
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Heart and my medu-ooh)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

Last updated on June 8th, 2023 at 05:50 am
This lyrics is my best
Omor, rema wasn’t my artist before,but now he is my favorite.
i love him.
Dis guy na killer
This guy is beyond comment
U always hit the right song,love you rema
U always hit the right song,love you rema