On The Low Lyrics by Lil Frosh

On The Low Lyrics by Lil Frosh

“On The Low” is a new song by Lil FroshThe new song by Lil Frosh serves as his first official single this year 2023.

Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Listen below:-

Aminate Zino Mp3

DOWNLOAD MP3 [3.3 MB]

Lil Frosh – On The Low Lyrics

Them no me wella

Like Sunny AYINDE o

I no dey tire

We balling everyday o

Omo OLOGO Dia

Hustle no Holiday o

Baba God dey my back

More blessings on the way

E sweeting me Like GEGEMU!

Love me no SEKEMU

I will be your PETERU

I mean like GEGEMU

E sweeting me like GEGEMU

Love me no SEKEMU

I will be your PETERU

I mean like GEGEMU

say you must keep it on a LOW

T’eruku ba ti yo

DO RE MI FA SO LA TI DO!

Let me be your DADDY YO

say you must keep it on a LOW

T’eruku ba ti yo

say you must keep it on a LOW UH OH

T’eruku bati yo.

on the GWAGWALADA

Won feel me lati ibi dey GBAGADA

Gbemi TRAMAYE mio ni wahala

As OMO OPE mio shey ni gba LAADA.

Emi ati won o ma ni’ja rara

jeje Ni OLA nlo kosi wahala

I am living life mo de shi ngba RABBA

As OMO OPE mio shey ni gba LAADA

E sweeting me like GEGEMU

Love me no SEKEMU

I will be your PETERU

I mean like GEGEMU

E sweeting me like GEGEMU

Love me no SEKEMU

I will be your PETERU

I mean like GEGEMU

say you must keep it on a LOW

T’eruku ba ti yo

DO RE MI FA SO LA TI DO!

Let me be your DADDY YO

say you must keep it on a LOW

T’eruku ba ti yo

DO RE MI FA SO LA TI DO!

Let me be your DADDY YO

Read Other Latest Music Lyrics Here

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On

RECOMMENDED FOR YOU 🔥



Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.