Nobody Holy Lyrics by Wande Coal

Nobody Holy Lyrics by Wande Coal

“Nobody Holy” is a new song by Wande CoalThe new song by Lil Frosh is lifted off his just released projec tagged Legend or No Legend.

Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Listen below:-

STREAM NOW [3.9 MB]

Wande Coal – Nobody Holy Lyrics

[Intro]
Legend o
Ahn-ahn
Don’t tell me
(Iskaba)
Something that
Can come to kill them
This is my kingdom

Aminate Zino Mp3

[Verse 1]
Na who talk say dem holy eh-eh
Na who dem talk say marry eh
Nobody holy, nobody holy o
No come dey tell me, dey tell me a story o
No come dey tell me, nobody dey kpoli o
Pass me the kpoli padi mi Okoli o
No come dey tell me, dey tell me a story o
I no dey judge nobody dey holy o
Everybody for this world dey kpoli o
I no fit tell you say me sef I holy o

[Chorus]
Na your fault (Na your fault)
E be like say you no know say na your fault (Na your fault)
By default, we dey give dem by default (By default)
We dey get the money, omo na by force (Na by force)
Na my choice, omo na because (Na because)
E dey feel like say I dey for air force (Air force)
Na the clause, na the contract and the clause (And the clause)
Multiplication, omo and the plus (And the plus)

[Post-Chorus]
And the way to shamanya
Ayama, no dey do rubbish, ayama eh
No come dey do rubbish, ayama
Ayama, no dey do rubbish ayama eh

[Verse 2]
See the way my people living, I’m feeling so bad
I don’t know how to tell them or teach them how to act
Don’t know how to preach ’cause me, I no be pastor
I don’t want to be a pastor
Nobody holy, nobody holy o
No come dey tell me, dey tell me a story o
No come dey tell me, nobody dey kpoli o
Pass me the kpoli padi mi Okoli o
No come dey tell me, dey tell me a story o
I no dey judge nobody dey holy o
Everybody for this world dey kpoli o
I no fit tell you say me sef I holy o

[Chorus]
Na your fault (Na your fault)
E be like say you no know say na your fault (Na your fault)
By default, we dey give dem by default (By default)
We dey get the money, omo na by force (Na by force)
Na my choice, omo na because (Na because)
E dey feel like say I dey for air force (Air force)
Na the clause, na the contract and the clause (And the clause)
Multiplication, omo and the plus (And the plus)

[Bridge]
Vuela mi talento (Talento)
Traigo la luz sobre mi gente (Sobre mi gente)
Quizá para ti sea diferente
Siempre a lomos de mi presente
Represento mi sentimiento
Nadie puede venir y cambiar mi mente
Sé lo que quiero, lo que quiero
Voy siempre paciente, sé lo que espero

[Outro]
Iskaba

Read Other Latest Music Lyrics Here

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  3 Square Meal Lyrics by Wande Coal 3 Square Meal Lyrics by Wande Coal Kpe Paso Lyrics by Wande Coal ft. Olamide Kpe Paso Lyrics by Wande Coal ft. Olamide Wande Coal – Kpe Paso ft. Olamide Wande Coal – Kpe Paso ft. Olamide Poco Lee – Chop Up Ft. Kashcoming ft Wande Coal Poco Lee – Chop Up Ft. Kashcoming ft Wande Coal Wande Coal – Let Them Know Wande Coal – Let Them Know Olamide – Who You Epp ft. Wande Coal & Phyno Olamide – Who You Epp ft. Wande Coal & Phyno Wande Coal – 3 Square Meal Wande Coal – 3 Square Meal Wande Coal – Ebelebe ft. Wizkid (New Song) Wande Coal – Ebelebe ft. Wizkid (New Song) Jabo Lyrics by Wande Coal Ft. Fireboy DML Jabo Lyrics by Wande Coal Ft. Fireboy DML Wande Coal – Jabo Ft. Fireboy DML Wande Coal – Jabo Ft. Fireboy DML


Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.