New Religion Lyrics by Olamide ft. Asake

Olamide – New Religion ft. Asake

New Religion Lyrics by Olamide ft. Asake

Nigerian Afrobeats phenomenon and songwriter, Olamide just made his musical debut with an excellent track called “New Religion” features Asake.

Follow on Google News 600x251 1

Check out the Song below in case you haven't downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Listen below:-

STREAM NOW [3.1 MB]

Olamide – New Religion ft. Asake Lyrics

[Asake:]
Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody wey dey hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me dey taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh

Follow us on Telegram now for the latest updates!

[Olamide:]
Wo black face lo ko hard life, I just dey chop life
No stressing living soft life
I don't know how I survive this tour life
Girls weh want get my baby reach 4/5
Every word weh de come out of my mouth
I de monetize am baba I no get energy
And I can't really shout and I can't really mtcheww wo
Mio shakomo remedy
Cash money cash Moolah
Cash in cash out baby why should I
Catch feelings more than a flight baby cancel am
E de pain me like blackface and tribunal
Wo! I too soft like puff puff
And my bank alert bad, you go mad you go off
Guy you better wear glove
Before you touch am
It dey hot it dey smoke it dey burn

[Asake:]
Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody weh de hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me de taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh

[Olamide:]
Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
I no get strength to be fair
No intruding my private affair
Be you family or my friend
Oya pause shoti gbo scores
Nigga of course why you come dey pompous
Flow so delirious stupendous
And the opps they envious
They can't be us
I accept say I change me I no be same guy
I de push P everyday I be game guy
Only dead fish goes with the flow dead guy
No de whine me I no de joke omo take time
Travel all around the globe, obo do oyinbo
We dey take pictures, we dey strike we dey pose
My G my shit really fly, too dope
And the girls sniffing on my body like dem dey do coke

Read Other Latest Music Lyrics Here

Last updated on December 9th, 2023 at 10:14 pm

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Magicsticks – Entertain Me ft. Olamide Magicsticks – Entertain Me ft. Olamide Sarz – Happiness ft. Asake & Gunna Sarz – Happiness ft. Asake & Gunna Pheelz – JOY ft. Olamide Pheelz – JOY ft. Olamide Lojay – Arizona ft. Olamide Lojay – Arizona ft. Olamide Asake – Lonely At The Top (Remix) ft. H.E.R. Asake – Lonely At The Top (Remix) ft. H.E.R. Reminisce – Orin ft. Olamide Reminisce – Orin ft. Olamide CalledOut Music RADICAL EP CalledOut Music RADICAL EP Magnito – Canada (Remix) ft. Olamide & Wizzy Flon Magnito – Canada (Remix) ft. Olamide & Wizzy Flon Mr Eazi – Tilapia ft. Mugeez, Medikal, DJ Cuppy, Falz, Big Lean, Tekno & Olamide & Phyno Mr Eazi – Tilapia ft. Mugeez, Medikal, DJ Cuppy, Falz, Big Lean, Tekno & Olamide & Phyno Jaido P – Watch Your Back Ft. Asake Jaido P – Watch Your Back Ft. Asake


Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.