She Came for OMUGWO oooooo …. Before you wake up in the morning , This woman don already…. ON DSTV Dey watch African Magic Showcase , With a Bottle For Cool Drink !!!
She No Wan Go Again !!!
I Don tell her Daughter and wetin my wife tell me is ….. “IF SHE GO NOW ….. HOW WILL I BE BATHING OUR BABY” ….. I Don tell her that I Can Bath Our Baby …. She is insisting that she must stay !!!
Here is WHERE The Problem dey ooooo , Read below.
--Advertisements--
Una know say …. them talk say if woman born , All her curves will come out …. I Think say na Joke oooo
As my wife Born Last 4 Months …. Chaiaa … come see soft body and Curves ….
But do you know that her Mother Told her Not to Give me Kpekusss Untill Our Baby is 6 To 8 Months !!! …. SINCE THIS WOMAN Born . I NEVER NACK HER oooooooo , and she dey flaunt all those Curves for my Face !!!
Her Mother Can Give Advice for Africa , This woman will come to my room , KNOCK and ask me to come to the LIVING ROOM !!!
She will start Giving all those village advice !!!
weah dey vex me ….. Make i no dey keep friends , Make i dey drink 1 beer in a week , That i chop too much suya , That i should be going to Morning Mass (Church everyday) .
Be the first to comment