Many Things Lyrics by Zinoleesky

Many Things Lyrics by Zinoleesky

Nigerian  Afrobeats singer-songwriter and performer, Zinoleesky, introduces a song titled “Many Things“.

Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Listen below:-

 

Aminate Zino Mp3

DOWNLOAD MP3 [3.37 MB]

Zinoleesky – Many Things Lyrics

Mama said
You don’t need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now u see I’m living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

Life go teach u pass professor
On d road so no ask me where I learned from
Always moving with precaution
Mehn I swear say u no fit catch me for junction

Ever since I dropped my first song Me I know say
The next one go be d best one
Kemi gan to domo tan so mehn
Eye too see melo ni mo fe so

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazz
Now u see I’m living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

You don’t need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

Read Other Latest Music Lyrics Here

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Burna Boy – “Wetin Man Go Do” Lyrics Burna Boy – “Wetin Man Go Do” Lyrics Zinoleesky – Odinaka Zinoleesky – Odinaka Everybody Hates Me Lyrics by GAYLE Everybody Hates Me Lyrics by GAYLE Ashawo Lyrics by Davolee Ashawo Lyrics by Davolee Good Bad Boy Lyrics by Lil Kesh Good Bad Boy Lyrics by Lil Kesh Vusic – Lever ft. Zinoleesky Vusic – Lever ft. Zinoleesky Kpe Paso Lyrics by Wande Coal ft. Olamide Kpe Paso Lyrics by Wande Coal ft. Olamide Party No Dey Stop Lyrics by Adekunle Gold ft. Zinoleesky Party No Dey Stop Lyrics by Adekunle Gold ft. Zinoleesky Snakehips & Jess Glynne — “Lie For You” ft. A Boogie Wit Da Hoodie, Davido Snakehips & Jess Glynne — “Lie For You” ft. A Boogie Wit Da Hoodie, Davido Ozzy B- Birth Of Santi [The Mixtape] Ozzy B- Birth Of Santi [The Mixtape]


Alternative Tags:

6 Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published.