Derico Lyrics by Victor AD

Victor AD – Derico Lyrics

Victor AD is back with a hit song, Derico. Dive into the word catchy Lyrics.

MP3 DOWNLOAD SONG

Enjoy the Lyrics of “Derico” by Victor AD

Listen below:-

DOWNLOAD MP3!

Victor AD – Derico Lyrics

DOWNLOAD MP3  SONG

Them give me reasons
To dey fear
I turn am to idea
Like Derico
Them no fit see my back
I disappear
Put my cutlass for my chest
I Dey far
From my pairs
The same reason
I never ever
Let them know my quest

And I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh

Them come for me
Them go finish
No fit mess
With my feelings
Make dem ask
All the people
Wey don try
Dem go feel it

I give dem vibe
And I kill it
You fit pretend say you no feel it
You no fit deny say I no good
My guy are you kidding

Awareness on check
Men on guard on check
Pounds and dollars on check
The money Dey on check
Odeshi on check
We no fit shake on check
Sability Dey on check
The road e clear
On check on check

And I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh
Said I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh

Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh

Them give me reasons
To Dey fear
I turn am to idea
Like Derico
Them no fit see my back
I disappear
Put my cutlass for my chest
I Dey far
From my pairs
The same reason
I never ever
Let them know my quest

And I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh

Said I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh

End Of Derico Lyrics


Thanks for checking out Lyrics on NaijaChoice, We so much Appreciate you.

Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE

We y

Last updated on April 26th, 2025 at 09:39 am

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!

Follow NaijaChoice on Social Media

Twitter: @naijachoice01 Facebook: @naijachoicenig Instagram: @naijachoiceng Tiktok: @naijachoice

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Birds Sing of Money Lyrics by Ayra Starr Bad Vibes Lyrics Ayra Starr & Seyi Vibez Giddem Lyrics by Naira Marley Giddem Lyrics by Naira Marley Where I'm From Lyrics by Tml Vibez Ft. Seyi Vibez Where I’m From Lyrics by Tml Vibez Ft. Seyi Vibez WAR MACHINE Lyrics by Rema ft. ODUMODUBLVCK WAR MACHINE Lyrics by Rema ft. ODUMODUBLVCK Tatiana Manaois - Find Me Lyrics Tatiana Manaois – Find Me Lyrics Lungu Boy: Asake drops tracklist of his new Album, feat. Wizkid, Travis Scott & Stormzy Mood Lyrics by Asake Troubled Mind Lyrics by Wizkid Nicki Minaj - If It’s Okay ft. David Guetta & Davido If It’s Okay Lyrics by Nicki Minaj ft. David Guetta & Davido Dax - Took My Heart Out You’re The Problem Lyrics by Dax Toxic Love Lyrics by Bhadboi OML

Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*