Alhamdulillah Lyrics by Tml Vibez | Mp3 Audio Download

MP3 DOWNLOAD SONG

Off Tml Vibez just released Ep titled  Xin Mao EP, is Alhamdulillah, read the catchy lyrics for Alhamdulillah below

The EP Xin Mao by Tml Vibez house five songs, Seyi Vibes, Bella Shmurda, Taves & Lasmid.

DOWNLOAD MP3  SONG

Here is the lyrics to Alhamdulillah by Tml Vibez.

Listen below:

Alhamdulillah Lyrics by Tml Vibez

intro

(Yo Dips)

verse

Blow me trees hundred
Or them go like am, àbí ki lo fẹ ẹ? Hmm
Ahh, Kara Bounce, rọra shake your baka
I fit to dey run your baka
Ajé, you go like am walahi, wahala-ha-ha

chorus

No shaking, no panic
Baba blessings all over me
Wọn le, them no ba ní
Tell them, “The love and the grace is so valid”
Ológo forever, when them dey sleep we dey grind we’re still farming
I tell God, “Jọwọ, bami
Run am for me, no forget my padi”
Oh-ah-ah

chorus

I don try, walahi, hmm
I just wanna make some funds
I no want wahala, ah
Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm
I dey go up-up way, alhamdulilah for life
Alhamdulilah for life

verse

Father, your money, your blessings, your problem
Gbogbo ẹ lọ wà, Astagfar-r-r-r
Haa, on my right side, on my left side
Wọn gb’ọmọ mẹfà, hmm
Mo lẹlẹdàá, mi o ja, ah, mi fọ, never

pre-chorus

No shaking, no panic
Baba Blessings all over me
Wọn le, them no ba ní
Tell them, “The love and the grace is so valid”
Ológo forever, when them dey sleep, we dey grind, we’re still farming
I tell God, “Jọwọ, bami
Run am for me, no forget my padi”
Oh-ah-ah

chorus

I don try walahi, hmm
I just wanna make some funds
I no want wahala, ah
Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm
I dey go up-up way
Alhamdulilah for life, alhamdulilah for life

outro

I don try, wala-ha-ha
I just wan’ make some funds
I no want wahala, hmm
Loader tó bá loyal, no kasala
Haa-haa, alhamdulilah for life (Yo dips), alhamdulilah

Last updated on April 26th, 2025 at 09:43 am

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!

Follow NaijaChoice on Social Media

Twitter: @naijachoice01 Facebook: @naijachoicenig Instagram: @naijachoiceng Tiktok: @naijachoice

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Kaestyle & Tml Vibez – Shalaye Tml Vibez - Where I’m from ft. Seyi Vibez Tml Vibez – Where I’m from ft. Seyi Vibez Seyi Vibez - OGO NINU OGO ft. Tml Vibez Seyi Vibez – OGO NINU OGO ft. Tml Vibez Turn Off the Lights Lyrics by TxC Turn Off the Lights Lyrics by TxC Metaverse Lyrics by Olamide Manchester Lyrics by Seyi Vibez Manchester Lyrics by Seyi Vibez Egwu Lyrics by Chike ft. Mohbad Egwu Lyrics by Chike ft. Mohbad Tatiana Manaois - Helplessly Lyrics Tatiana Manaois – Helplessly Lyrics Lungu Boy: Asake drops tracklist of his new Album, feat. Wizkid, Travis Scott & Stormzy I Swear Lyrics by Asake Bad for You Lyrics by Wizkid ft. Jazmine Sullivan

Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*