LYRICS: T.I Blaze – Sometimes

5a9a8fb1e55de07f743966060cf5698f

LYRICS: T.I Blaze – Sometimes

T.I Blaze – Sometimes Lyrics

Talented Nigerian sensational Singer, T.I Blaze has released this single tagged “Sometimes”, Which had a Remix with Olamide.

Follow on Google News 600x251 1

Verse 1
Everyday man have been knocking
Everytime man have been working
Still grinding wan tire me
But I no fit quit hustle for maami

Chorus
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling is
Different Aimoye shenking but no
Loose guarding loru loru lafin boshe
Why life con hard?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad

Follow us on Telegram now for the latest updates!

Aminate Zino Mp3

Verse 2
Bashey n Shey dating, lanshey military
Excessive bombing kato ri maga, Ta gboriduro
So me I went faraway
Mummy mi n be nile ooo
They said I have gone astray
Nigba tori Jombo Timo wey
When no one to ginger me
I ginger myself
I woke myself then I said to myself
Boy Blaze remember what mama said
Sooner or later them go hear my cassette
For their radio… all this fine girls dema redi oo
Dem go dey call me baby ooo
Ogun leri eshi mari mariw
So ema pariwo

DOWNLOAD MP3 SONG!

Chorus
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling
Is different Aimoye shenking
But no loose guarding loru lafin boshe
Why is life com hard?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad

Verse 3
Person wey no suffer no fit relate
Eni to shubu na shima diide
After sinning man pray for grace
Make another man no go take my place
Ahh ahn ahn manna Don Dee many things
But I gats keep my things I keep my feelings
Small boy big big thinking's
Bawo nigun Shey pari
Everytime no stressing
Day by day nah blessing
Day by day nah?
Man have been through lessons
Man have been through a lot

Chorus
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling
Is different Aimoye shenking
But no loose guarding loru lafin boshe
Why life con hard?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad

Outro
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud, But Canadian loud

Last updated on November 28th, 2023 at 04:11 pm

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Salle – Soul ft. T.I BLAZE Salle – Soul ft. T.I BLAZE TEMADEY – Gain ft. T.I BLAZE TEMADEY – Gain ft. T.I BLAZE T.I BLAZE – Chop Am T.I BLAZE – Chop Am T.I BLAZE – Looku Looku Ft. Magixx T.I BLAZE – Looku Looku Ft. Magixx T.I BLAZE – Popori ft. Balloranking T.I BLAZE – Popori ft. Balloranking T.I BLAZE – On D Low ft. Mr Eazi T.I BLAZE – On D Low ft. Mr Eazi T.I BLAZE – Daddy Yo ft. Lojay T.I BLAZE – Daddy Yo ft. Lojay T.I BLAZE – Motivate T.I BLAZE – Motivate FULL EP: T.I BLAZE – Dangerous Wavy Baby FULL EP: T.I BLAZE – Dangerous Wavy Baby T.I BLAZE – Frenemies Ft. LADIPOE T.I BLAZE – Frenemies Ft. LADIPOE


Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.