RECOMMENDED FOR YOU
Holiday Lyrics by Rema
Nigerian music composer and talented artist, Rema, introduces a new song titled “Holiday“.
Check out the Song below in case you haven't downloaded it yet and sing along with the Lyrics.
Listen below:-
DOWNLOAD MP3
Rema – Holiday Lyrics
Ob-Obah
Another banger[Verse 1]
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na ‘im make me thief my own guy laptop
Came out alive, omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor
[Pre-Chorus]
Straight out of Benin
I drop “Rema – EP”
2019, they think say the gbedu go finish
My music is travelin'
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe
[Chorus]
I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey
[Verse 2]
Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor)
Say we no dey ball oh (Ball oh)
Say my circle chekele but we go give you “Last card, check up”
Make you no hate, make you pray for the abili', abili', ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit, I go overseas
Still many people dey laugh me
But I steady believe
One favour, please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees
Straight out of Benin
I drop “Rema – EP”
2019, they think say the gbedu go finish
My music is travelin'
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe[Chorus]
I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey
[Outro]
I will never forget the time wey bad belle them cast use away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

Last updated on March 29th, 2023 at 12:44 am
Holiday is a inspiring song indeed i think it happening to me
bad belle them cast us away
Omo dis song is maddd rema always makin a hit
Dis song and de video is sweet to hear self
Rema is always on d line I LOVE U REMA
I love dis song.rema u are the best!
I really love this song ajeh is just like my story
It’s good
I love all rema’s songs
Another real banga
All rema songs are always a banga
i love you remi-boy
Love this song. It’s amazing.
I love rema
Fabulous! Keep it the star from benin.
The song’s a big hit
Rema is AMAZING
The Song is good
I really love D singer and his songs
Love dis song
Rema go always be d best of our time ANOTHER BANGER
Rema 4 sure u are doing wel