Colours Lyrics by Jaywillz

Jaywillz - Good Life

Colours Lyrics by Jaywillz

“Colours” is a new song by Jaywillz , the new song track off the body of work Project, “Pretty Inside“.

Follow on Google News 600x251 1

Check out the Song below in case you haven't downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Listen below:-

DOWNLOAD MP3 [2.91 MB]

Jaywillz – Colours Lyrics

(Gbedu dey here)
Call me Rollboy, ah…

Follow us on Telegram now for the latest updates!

(Shuga)

I lose myself when you do your shako
Girl you don enter okpolo o
All of my money I spend am for you
My love I give it to you oo
Girl I'm in love with the peace you give
Like me I kiss Canada
In all that you do, you give me fever o

Na you wey I dey for your domot
Come make I give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl I'm in love with your color
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me I don't know
Ohh ohh ohh ah

Anyday
Rainy-day
No dulling moment in your life girl
Sunny day
Happy day
Sad day
Holiday ooh
Everyday ooh
Oh waa waaoh
Rainyday
Everyday ooh
I hold your hand till 9 to 5 girl
Anyday oh
Sunny day oh
Holiday oh

Sey I go leave you dey whine
Good or bad we die here
Pray my pocket no dry
Cos I go spend on you

Girl
Girl do galala
Who's your mama
Who's your mama
She go need thumbs up
Cos watin dem do with 5million
You get am naturally, ooh

Na you wey I dey for your domot
Come make I give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl I'm in love with your color
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me I don't know
Ohh ohh ohh ah

Anyday
Rainyday
Sunny day
No dulling moment in your life girl
Happy day
Sad day
Holiday ooh
Everyday ooh
Rainyday ooh
I hold your hand till 9 to 5 girl
Anyday oh
Sunny day oh
Holiday oh

Read Other Latest Music Lyrics Here

Last updated on December 9th, 2023 at 10:15 pm

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!
More On

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Jaywillz – Pull Up Jaywillz – Pull Up Olamide – Jailer ft. Jaywillz Olamide – Jailer ft. Jaywillz Diamond Platnumz – Melody ft. Jaywillz Diamond Platnumz – Melody ft. Jaywillz Anonymous – Tropicana ft. Jaywillz & Hotkid Anonymous – Tropicana ft. Jaywillz & Hotkid CMajor – My Life ft. Jaywillz & Erigga CMajor – My Life ft. Jaywillz & Erigga Mr. 2Kay – Motion ft. Jaywillz Mr. 2Kay – Motion ft. Jaywillz Xbusta – Te Quiero (Remix) Ft. Singah & Jaywillz Xbusta – Te Quiero (Remix) Ft. Singah & Jaywillz Fine Lyrics by Jaywillz Fine Lyrics by Jaywillz Oceans Lyrics by Jaywillz Oceans Lyrics by Jaywillz Good Life Lyrics by Jaywillz Good Life Lyrics by Jaywillz


Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.