Create the image for your head make you Visualize Mehn I don't think you Realize The Size of the Price wey dey eh eh If you no fit close the tab baba abeg minimize stress for my life
Ibo ni mo gba wobi na koyemi Koyemi Sofunmi As I Dey try do wetin go Pay Make e no turn wetin go Pain me
Now we trying to make history Big story Me and real homies Oga leave story E sure me if I drop one or two ema jijo mi dan
Cus I no fit do pass I Dey do now If e reach I go try my best again Person wey Dey try invest to gain Him sef no Dey get patience again
Cus Plenty people be waiting tori mi Opelope anointing Ori mi Ema tule tule gan ketori mi Ero ota ode ni se lori mi
See ama believer See I never tire because I know say where I Dey go still far Emi singer And it's about time I pick your calls and put y'all on loud speaker.
Well as for me Number one priority na to make my mama proud So I comot for my papa house Olu Omo ipadabo mi oma loud
As for my guys Baba bami fawon lowo soke Gbogbo kirakita wan shoju mi Toba joju wan woti juju mi
But as for my mama She don Dey loose patience Me sef I Dey form pretense Like say na tomorrow be the day But my niggas dem Dey stand gidigba Make I no loose focus If I Dey sleep wani kin dide Dide! oye koti ma gbe wan sare tipetipe But I Dey do my best till I see better If I see better I go do better you fit bet am
Cus plenty people be waiting tori mi Opelope anointing ori mi Ema tule tule gan keto ri mi Ero ota ode ni se lori mi
See ama believer See I never tire because I know say where I Dey go still far Emi singer And it's about time I pick your calls and put y'all on loud speaker
RECOMMENDED FOR YOU NaijaChoice Reformed: The Server Crash | Data Loss and Everything you should know LIVE STREAM: Big Brother Titans Live Stream (#BBTitans) Big Brother Titans Online Voting Poll, Vote Your Favourite (FREE) God […]
RECOMMENDED FOR YOU NaijaChoice Reformed: The Server Crash | Data Loss and Everything you should know LIVE STREAM: Big Brother Titans Live Stream (#BBTitans) Big Brother Titans Online Voting Poll, Vote Your Favourite (FREE) Good […]
RECOMMENDED FOR YOU NaijaChoice Reformed: The Server Crash | Data Loss and Everything you should know LIVE STREAM: Big Brother Titans Live Stream (#BBTitans) Big Brother Titans Online Voting Poll, Vote Your Favourite (FREE) IG […]
Be the first to comment