Abobi Lyrics by Patoranking

5a9a8fb1e55de07f743966060cf5698f

Patoranking – Abobi

Follow on Google News 600x251 1

Abobi Lyrics by Patoranking

Versatile Nigerian singer, Patoranking has a new hit single titled “Abobi

Check out the Song below in case you haven't downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Follow us on Telegram now for the latest updates!

Aminate Zino Mp3

Listen below:-

DOWNLOAD MP3

Patoranking – Abobi Lyrics

[Intro]
It's Kel-P vibes

DOWNLOAD MP3 SONG!

[Verse 1]
Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka, I dey see one man wen be say dem shoot wey dey carry kaya
The Baba carry kaya
Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you will die by a gun
How you go feel at the point of no return?
‘Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down

[Chorus]
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay

[Post-Chorus]
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)

[Verse 2]
Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim
From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh

[Chorus]
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay

[Post-Chorus]
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)

Last updated on November 28th, 2023 at 03:11 pm

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Toofan – Twerk Nam ft. Tony X & Patoranking Toofan – Twerk Nam ft. Tony X & Patoranking Lavaud – Roll On Me ft. Tiwa Savage, KANIS, Reekado Banks, Patoranking, Saint & Citizen Lavaud – Roll On Me ft. Tiwa Savage, KANIS, Reekado Banks, Patoranking, Saint & Citizen Singer Patoranking acknowledges the difficulty of being a father to girls as he shares quality time with his daughter Singer Patoranking acknowledges the difficulty of being a father to girls as he shares quality time with his daughter Beenie Man – Sharpshooter ft. Busy Signal, Giggs & Patoranking Beenie Man – Sharpshooter ft. Busy Signal, Giggs & Patoranking Lighters Up Lyrics by Patoranking Lighters Up Lyrics by Patoranking Mama Lyrics by Patoranking Mama Lyrics by Patoranking Na Na Na Lyrics by Patoranking Na Na Na Lyrics by Patoranking Control Me Lyrics by Patoranking ft. Gyakie Control Me Lyrics by Patoranking ft. Gyakie Babylon Lyrics by Patoranking ft. Victony Babylon Lyrics by Patoranking ft. Victony Miracle Baby Lyrics by Patoranking ft. Ludacris Miracle Baby Lyrics by Patoranking ft. Ludacris


Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.